Friday 27 June 2008

Tyger in the convent's shadow

I now live in a convent... what is hmmm? hen? you think i'm not holy enough? or i like boys pass?... no talk like that jo... i am now living in a convent... simple...

okay as a boarder! lol

for economic and aesthetic reasons, tyger has taken up board in this beautiful convent that runs a foyer for young ladies...

leave story.. them go look your face well.. say you no get devil spirit or look, no come spoil the daughters of mary wey dey inside...
anyway, to all you player haters... dem look my face... dem like am... dey give me room for 500 dollars a month! breakfast thrown in ... cheapest shit in this side of the world...lol

but.. you know as my mind dey work... i look all the sisters (dem no be like all those sisters we dey get for secondary school wey dey bitter and wicked o) dem all dey serene, and sweet... all atleast 60 years old ... and i dey think .... these people no dey do! chei! at all at all! chei!married to Jesus!

i know no o...
i ask one of them i say Sister Eliza, how long you being married to Jesus? she say 41 years my daughter!! yayyyyyyyyyyyyyyyyyyyy, mo gbe... that place don close...

i no be like all of you na devil pikins, wey go dey talk say them nuns they sneak go 'do'...

you suppose see these people... you go know say 'do' no dey their body... wahala!... lol..

i still dey think am o...

if you love Jesus reach that kind put up your hand...
yeye girls and boys!

14 comments:

bArOquE said...

heeeeey!!! i don die. Tyger in a convent?? what is this world turning into? & what are you doing having those sisters and sex in one thought session? your mind needs to be washed. leave them sisters alone & come to me LOL

Chris Ogunlowo said...

LMAO... that place don close.

Hi Tyger ;)

Adekunle Shobowale said...

Don't worry jare.You'll be fine.
Why have you been hassling me? So are e gan o!

You okay?

Tyger said...

@baroque
there is nothing wrong with my mind jo *pouting*

@aloofar
i'm serious o... e don close...

how ya doing?

@adekunle
you too update na... abi!

bArOquE said...

woman, are you pouting as an expression of petulant annoyance or to make yourself look sexually attractive?...i say come, lets wash it LOL...btw how is Sista Eliza?

Mojisola said...

abeg do what you were sent to do before you currupt 41 years of marriage to Jesus.

I find that hard to believe. But then, there are other means. . .

Sagacité said...

hehehehe!!!
i put up my hand o, as per say i love jesus die!!, no, no die. but i love Jesus. and u, u no dey think anything else?

Tyger said...

@baroque
pouting for both reasons...lol..
wash wetin?
sister eliza is fine o...

@mojisola
believe o.. these people are for real and iàm sure they have not heard of those other means...lol...

and why do you think i go corrupt them?... girlfy you have a low opinion of your person o... God dey!

@sagacite
you! you put up your hand say you love Jesus reach make you no do? you wey you do 2 times this morning late for work.... do yesterday evening... sneak from office go do... do tire... you! abeg commot... leave that thing... who you dey deceive?... no make me talk o...

if i no dey think anything else ... i still better pass you wey no dey do anything else! lol

Anonymous said...

this is my 1st time here..i think!!!I Like ur blog

bArOquE said...

wash your mouth, my sweet Tyger, abi you want me to wash another thing? *winks mischievously* i no mind oh, its if you can stand it

Afrobabe said...

Lmao…Tyger believe me the ones in sec school in naija were certainly doing Jesus apostles oh…lmao..

Afrobabe said...

wonder if they will take me too...

Buttercup said...

Hahahaha! Chai....

Sooo, wat is it like livin in a convent? R u allowed to get visitors n ish?

Tyger said...

@pink satin

have you been back since then?

@afrobabe
no they wont take you?

they would take one look at you and reach for holy water! lol

@baroque
all talk!